Friday, February 12, 2021

Joeboy - Focus (Official Video) || Bture Blog

Watch and enjoy Joeboy - Focus (Official Video)


Focus is a song about unrequited love and a romantic interest not being straightforward about their intentions with you,” JOEBOY says, noting that the lyrics were based on situations experienced by one of his producers during the making of his debut album Somewhere Between Beauty & Magic.



Lyrics
Oo no no ye ye ye
Focus, sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup
Sey you for let me know wetin dey your mind
Wetin we dey find
And I go let you know wetin dey mind So we fit both know
You no need to dey form
Straight to the point make we no waste our time Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know If I’m the one you want Sey you no need to dey buga no no
You driving me crazy
And you only need to let me know If I’m the one you want Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo I’m feeling so lazy
And if you like person show your sign
Tori moti moti moti Moti moti moti moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy yeah To like person no be crime
So we fit both know
I know sey I be player those times Oh no So you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind Wetin we dey find
If I’m the one you want
Straight to the point make we no waste our time Sey you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know Sey you no need to dey buga no no
Moti moti moti moti moti
You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti Moti baby
Straight to the point make we no waste our time
You driving me crazy I’m feeling so lazy ye To like person no be crime Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey my mind Wetin we dey find Connect with Joeboy:


Follow Bture below!!

No comments:

Post a Comment